"Chika Ike" open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack'
2020-09-17 9 Dailymotion
"Chika Ike" open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack'<br /><br />Nollywood actress, Chika Ike don tok on top di tori wey dey fly upandan say she dey date fellow actress Regina Daniels' husband, Ned Nwoko.